Limoblaze – Gold Ft. Ada Ehi (Mp3 + Lyrics)

Limoblaze - Gold ft. Ada Ehi
Limoblaze - Gold ft. Ada Ehi
Gold || Ghpraise.com

Famous Nigerian sound producer and musician, Limoblaze has dropped another gospel single titled, “Gold“.

Featuring on this single is renowned and award winning female gospel musician, Ada Ehi. 

Listen and download 

 

 

LYRICS 

I look all Around

I no see anything

Wey go Hinder me

Cause the Love wey my daddy

Dey give on daily

Dey Ginger me

Dem wan give me the Dollar

(I say no)

Dem wan give me the Pounds Oh

(I say no)

Dem say make I sign am

(I say no)

Papa God, nar You I want Oh

E be Like dem no know say

You’re my Heart Desire

Anything wey Concern You

I no go Retire

 

Cause I got something

More than Gold

Oh, my God is More than Gold

You’re the Lover of my Soul

For this thing is

More than Gold

Even if nar Dollar

Wey dem give me

E no Matter

Even if them Pull up with a Benz

I no go Enter

I no go Leave Your side

We go dey till Paradise

Shey you dey Feel my Vibe

Me I get Eternal Life O

Even if nar Dollar

Wey dem give me

E no Matter

Even if them Pull up with a Benz

I no go Enter

I no go Leave Your side

We go dey till Paradise

Shey you dey Feel my Vibe

Me I get Eternal Life O

 

Put am for inside your Pata

I no Care

For that your Dollar

Put am for inside your Pata

I no Care

For that your Dollar

Put am for inside your Pata

I no Care

For that your Dollar

Space, Space, Space, Space, Space

This my Head, my Head

E Correct, E Correct

This my Name, E go Loud

E go Loud

Oya take a Picture

You and me Together

In the Nearest Future

Make you for Remember say

E be Everything

When I begin no Far

I go Carry my Jesus

I no go need your Car

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from Ghpraise.com

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading