Moses Bliss – Miracle No Dey Tire Jesus Ft. Festize And Chiize

Moses Bliss - Miracle No Dey Tire Jesus
Moses Bliss - Miracle No Dey Tire Jesus
Moses Bliss || Ghpraise.com

Multiple award winning Nigerian Gospel singer, Moses Bliss comes up again with a gospel anthem for the year 2023.

The Daddy Wey Dey Pamper and Count On Me hitmaker, deploys Festize and Chiize again on this latest single.

Listen and download 

 

OFFICIAL LYRICS

 

[Chorus] Miracle No Dey Tire Jesus O

To Bless Pesin

No Dey Tire Jesus O

E Don Do am Before

E Still dey Do am again

CHAI; Miracle No Dey Tire Jesus O

 

Miracle No Dey Tire Jesus O

To Bless Pesin

No Dey Tire Jesus O

E Don Do am Before

E Still dey Do am again

CHAI; Miracle No Dey Tire Jesus

 

[Verse 1]

From my Early day

Till this very Day

I have never ever Heard.

Or seen my Jesus Fail

From before Time began

He has never ever Changed.

He’s the same today.

Just as He was Yesterday.

 

Miracle Oh

(Oh Por, Por, Por, Oh Por)

Goodness, Favor, Mercy Sure

(E Sure sure sure, E sure)

My Brother, tell Him.

What you want

He’ll give you everything and more.

Miracle No Dey Tire Jesus O

 

[Chorus]

Miracle No Dey Tire Jesus O

To Bless Pesin

No Dey Tire Jesus O

E Don Do am Before

E Still dey Do am again

CHAI; Miracle No Dey Tire Jesus O

 

[Verse 2]

My eyes have seen,

(My eyes have seen)

And my Ears have Heard.

(My Ears have Heard)

Of the Favor and the Blessing

Of the Lord upon my Life

Baba You Too Much Oh

Jesus nar Baba Overdo (Overdo)

 

Oh Taste and See

(Taste and See)

That the Lord is Good

(That the Lord is Good)

Baba Your Goodness

E dey Make my Belle Move

Baba You Too Much Oh

This One nar Blessing Overdose Oh

(Overdose)

Miracle No Dey Tire Jesus O

 

[Chorus]

Miracle No Dey Tire Jesus O

To Bless Pesin

No Dey Tire Jesus O

E Don Do am Before

E Still dey Do am again

CHAI; Miracle No Dey Tire Jesus O

 

[Bridge]

To Bless Pesin Oh

(E No Dey Tire Jesus)

To Favor Pesin Oh

(E No Dey Tire Jesus)

To Turn your Life Around

(E No Dey Tire Jesus)

Miracle No Dey Tire Jesus

 

To Bless Pesin Oh

(E No Dey Tire Jesus)

To Favor Pesin Oh

(E No Dey Tire Jesus)

To Change your Levels Oh

(E No Dey Tire Jesus)

Miracle No Dey Tire Jesus

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from Ghpraise.com

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading