Nothing By Moses Bliss Out Now

Nothing by Moses Bliss
Nothing by Moses Bliss
Moses Bliss || Ghpraise.com

Moses Bliss drops his latest single titled, “Nothing

The Bigger Everyday crooner is in no way ceasing fire but keeps dropping Spirit inspired single everyday.

This song is exceptionally crafted through the influence of the Holy Spirit. You need to listen to it.

Listen and download 

Download Mp3

 

Nothing Lyrics 

MOSES BLISS – NOTHING LYRICS

 

Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through

Make you no forget

Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit change oo

E no matter wetin dem be tell you

(I’m here to tell you)

 

Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless

No man wey God no fit help oo

E no matter wetin you dey go through

(I have come to tell you)

 

No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)

No man wey God no fit lift

E no matter wetin you dey go through

 

Make you no forget

No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open

No door wey God no fit open

E no matter

Wetin you dey

Go through

(I’m here to tell you)

 

No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal

No man wey God no fit touch oo

I’ve never seen the righteous forsaken

 

Never seen the sea begging bread

I’m here to tell you

No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do

Eh eh eh eh

Nothing wey God no fit do

 

E no matter wetin you dey go through

I’m here to tell you

Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through

Make you no forget

Nothing wey God no fit do

One thought on “Nothing By Moses Bliss Out Now

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from Ghpraise.com

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading